Kazeem Mustapha
Kazeem Mustapha

zoom zoom zoom

zoom zoom zoom

83 Plays

21 Oct 2020

I swear fuck our government Den dey do meeting everyday still no development Make una remember say all promise wey una make we write am down like statement They all recite d oat but he no dey show for their commitment Everywhere dey fucked up u fit check ur environment Killing of d youth no dey for our agreement Some guys in black called themselves sars Den go Waka up n down looking for who den go embarrass Burst ur house anyhow without warranty to search If u ask wetin happen before u know d idiot don shot Animals in uniform dey don kill person for cold blood For how long we go dey like dis save us oh Lord. wetin we dey do na just a peaceful protest to how we dey feel make una know say we dey vex we see say una don fail we just have to confess enough of all dis bullshit enough of all dis disgress enough of killing is time for d youth to know rest Nigeria is at 60 oma ga o what a pit if we no fight now we go dey silent till infinty Nigeria at 60 oma ga o what a pit all d policy wey una dey use no just fit in

3 Comments

Leave a comment

3 years ago

zoom by cheque abi

3 years ago

more greatness

4 years ago

You may also like