Longgmahn

end SARS

Longgmahn
end SARS

53 Plays

15 Oct 2020

omo na longgmahnn dat soja man massage to my government why should you kill an innocent man wait for a moment make u feel bars my friend make u end SARS, cos e dey trend if u no fit end SARS baba rebrand SARS (if possible) cast and bind SARS send Dem behind bars gini ne meh SARS no be to dey catch arm robber but dat boy wey get dada wey shoot no be armu robber just like dat cos he dey drive Benz try make u get sense stop killing ballers stop killing hustler don't just hate any nigga with dreadlock u self pray make u get luck same goes for a nigga with a tattoo pray to God make him bless you too stop police brutality dis life na vanity if no hear am 4 Melody u go don see am 4 comedy so we need some remedy cos dat thing wey get Genesis tell me why e no go get nemesis stop killing hustlers cos u be SARS you want know hustler go see yomi SARS

6 Comments

Leave a comment

4 years ago

Here are my scores: Bars: 8/10 Delivery: 8/10 Impression: 8/10

4 years ago

Here are my scores: Bars: 10/10 Delivery: 10/10 Impression: 10/10

4 years ago

Here are my scores: Bars: 10/10 Delivery: 9/10 Impression: 10/10

You may also like