Longgmahn

monster

Longgmahn
monster

90 Plays

15 Oct 2020

wait make i tell u dis wait make i yern u dis not every soja u see is dumb me wey u see i swear i be bomb wah i spit from my mouth is fire just like a dragon ahn ahn dis no be something wey me and u go dey drag on ahn not every soja u see be aboki some na monsters just staying lowkey ahn no be u dey tell dem when its time for aiki ahn no soja loves violence but fuck with me ama be dangerous dan Posidon with trident hey gentle men and ladies ahn ahn don't even mess with our ladies sharp sharp demma send u to hades weytin u go get wey go pass papers and a pennn don't fuck with me am a soja with gunz and pennnn am dat daniel in ur lions dennnn yeah! no be now we go know who's be'aa till den wanna see me come to my home ahhh ahn dats a barrack wat a military zone my advice for u pls don't come alone ahn ahn if u come alone i swear na OYO be ur case make i hint u weytin u dey stake ama woop ur ass with a lyrical koboko just a verse u go run leave ur shokoto ahn ahn cos dat thing wey u dey go find 4 sokoto i swear e dey for d pocket of my shokoto ahn ahn as i tell u before not every soja u see is dumb as i tell u before me wey u see i swear i be bomb as i tell u before not every soja u see be aboki as i tell u before some na monsters just staying low-key as i tell u before no b u dey tell Dem when it's time for aiki I dey hustle for my paper dat no be excuse fuck with me sharperly ama show u kaki no be leather wait make I yearn u dis wait make I tell u dis not every soja u see is dumb me wey see I swear I be bomb

5 Comments

Leave a comment

2 years ago

yeah cool mann!! Bars: Dope 🔥 Delivery: Great 🎉 Impression: Great 🎉

4 years ago

Here are my scores: Bars: 10/10 Delivery: 10/10 Impression: 10/10

4 years ago

Here are my scores: Bars: 8/10 Delivery: 9/10 Impression: 7/10

You may also like