Freda Xavier

members only

Freda Xavier
members only

15 Plays

13 Oct 2020

1 Comments

Leave a comment

4 years ago

don't stay quiet expresarlo when the money dey your hand omo dem go show do everything but don't you take it slow you know say dem go start to dey jisoro I just dey pray say one day the guy go blow mama come see your small child he don dey grow all the beard all the moustache omo he don dey show black skin boy omo see has I dey glow I dey blink in the dark I dey even shine bright I dey chill in my house with my legs on the couch I can't even hear sound wait did you play it loud can you do it once again or do you want me to shout ever since I was a kid have been in the boyscout either put money in the bag even if nah small amount that why nigga think am proud they think dem be among thos people I can't do without wetin dey cause all this hullabaloo nigga I don't stand alone I gat my crew lamborghini aventador that one thing I wanna cruise yo nigga don't put yourself in my shoes I gat my self in the fucking flue I was so suspicious thinking I knew I called for help but I only see few why everywhere so noisy are we in the zoo I can't hear a word but I see a lot you know we get outta mud but we ain't getting lost are you really ready for the heading (what you say?) did I just speak hindi?

You may also like