dah quan7

vassabi🙏

dah quan7
vassabi🙏

55 Plays

11 Oct 2020

yeah anoda one from east men, dah quan, never lose hope on any one, so we try make am right now as e dey hot, sabi sabi e too much u nor for low am, so make u stop dis wetin make u do am, dose are de right time from here to juelegba, I don hustle back den from here to weka, so wetin be dey biz now i want to make am, I don't care even do na ritual I must to make am, yesterday I was sitting down on a low, until my fone ring thru, I said hello, he said its me calling from ghana, I saw it wasn't ur voice so I end de trip, u can't call me from my behind, dont text me back, u can't call me, dude dont tell me rubbish, u want tell me u don dey come back, I no say na scam, I no say u nor fit run am, de best thing to do na to relax, make u hold am, forgiveness is a sin in de eyes of de gun holders men, all we hve to do is try and make de money and forget about stealers.( clear conciesnce men, dats de only u can make de money, wit good intentions, never forget three types of people in ur, people who help u in ur difficult time, people who left u in ur difficult time and people who put u in ur difficult time peace .

1 Comments

Leave a comment

4 years ago

You may also like