Chipee
Chipee

more connect

more connect

4 Plays

20 Aug 2020

yea chipee in de building you no what is(de hook) shout out to all the hustlars hope say una de collect oluwa abeg dum for us we dey pray for more connect every day men no dey sleep every day men dey work) you no na so de matter) be (ves1) guy wait wetin you dey talk men no dey sleep we dey round de clock were de money dey cus I get de cuts if you en talking money guy hang de call e nwanne wtin dey sup dey say de youths lazy but we no what's up look around you better wake up cus Las Las nwanne na me n you go chop see that girl with good figure guy no rush no dey dey eager oya wait see use your brain no lusgard you go find out the truth baby no dey form cus I no say you no the code but if you no want you free to go

1 Comments

Leave a comment

4 years ago

You may also like