Chipee
Chipee

we don't panic

we don't panic

11 Plays

18 Aug 2020

yea chipee in de building if you en talking money you don't make sense Al we do is win we en scared we don't panic I gat my hommis with me we hold nobody no appologes we work hard we play hard so catch us if can big Rich on de beat(hook)x2 big boys don't make noise bring the money down if you wanna see us yea Al we do is win cus you no me and my gees we don't panic (verse1)call me on phone but business only don't judge me cus nobody holy me and my gees yea we are balling we run de you no no dulling yea dey said I won't move Forder some try to stop me I tell Dem there father cus u no say in business no brother if you en talking money abeg guy don't bother yea I got no time for shit bring the beats on cus am always on it she said she likes my style that she wants some like a lilpop she wanna lick more yea kwe keep what's up no let Dem tell you say e easy cus na set up if you no no my story abeg guy shot up cus after all dis hustle no money( am a beast) from de east number one In your list f with me you are down feet no room for defeet am a boss)in your street..(verse2)am a real gee doing big things my swag dey clean my flows dey neat my flows never flop e be like magic i get big dreams yea u no say nobody badder wetin I dey tink everyday na how to get Muller my mind dey my back no retreat no surrounder shout out to all de hutlelers out there una be soujus

1 Comments

Leave a comment

4 years ago

You may also like