Chipee

mama pray for me

Chipee
mama pray for me

73 Plays

12 Aug 2020

yea chipee in de building yea kwekwe what what do yea Lord please protect against my enymis mama please I need your prayers too to move on yea :it's has been a mother fucking long while o wa back to de hustle still money on my mind no playing tell me we're e dey I go find maka na owu e te acuka I de tell you my guy dis life no easy you self you know and that's why I de pray make blessings dey follow me o I never start some don dey hate make but de more Dem de hate ( mama pray for me as I dey go dis journey mama pray for me make I no jam any trouble mama pray for me bol oil my head please mama mama pray for me .verse 2 wetin I dey pray for na for blessings and favor as I de hustle so make I dey see an open door cus poverty na deasees you self you no mama pray for me Lord please one hit make I blow cus I don tire to dey live dis kind life oluwa dum for me make my pikin no go ask me why cus people were makam de no get 2 head

1 Comments

Leave a comment

4 years ago

You may also like