Jaybarz Superster

back home freestyle pt2

Jaybarz Superster
back home freestyle pt2

15 Plays

05 Jul 2020

amaka needs a man wey go do her body work she wants to go overseas, she needs the paperwork. she use to do olosho,she needs another work. she don dey do G now, she needs another sock . first billing na client give amaka 10k next billing, na so dem give amaka shenking where picker , dem say the guy don go abuja call blaqy , my guy say e dey baruwa spacy jay shey u go fit to solve the matter my guy don high , my guy still dey dance alanta i no fit fight , na so dem carry money Waka

1 Comments

Leave a comment

You may also like