Nweyene Harrison
Nweyene Harrison

Youngweezy_Amin

Youngweezy_Amin

62 Plays

10 Jun 2020

The way wey the pressing hustle don dey go Don make many street boys to loose their soul ooO! You be a G boy or you be a street boy Wey hear the full story you must like to Blow ooO! No matter the storm or weather we still dey Go No backing off the street till Owo go show ooO! The things wey we don't see and the things we know E don corrupt our mind so we have to Blow Eehh Say we must blow _ Amin Owo must show _Amin We don too hustle and Oluwa know Eehh Them say i dey rush _ Amin I need a porch _ Amin Na wetin you gain if you no touch the Cash.

2 Comments

Leave a comment

🔥🔥🔥🔥👍😽👊😺

4 years ago

You may also like