Tife OT

E go make a way!

Tife OT
E go make a way!

3 Plays

24 May 2020

Igun niyin fuck it e o le jebo Fake life yin stop it e ye demor U no rich u no fine,e jor hellboy So many many things,lover mi di fuckboy No underrate Shango ledi Pastor Never overrate Lizard ledi Python Never celebrate toremi ni champion Coz inside d jungle d king is d Lion I never get dem don dey Envy Dis game ahswear e too deadly We mah kill we mah murder I no send you That ur six feet we fit make am reach twenty! We go sail, if we quench, we go sail again Toba shey JAMB, toba fail, to tun fail again Never looseguard padi, we mah come again Oluwa is involved, Jehovah go make a way Chorus: Huh e go make a way Huh Jehovah go make a way If u believe Jehovah go make a way Echo am loudly Jehovah make a way Huh e go make a way E so fun lazy boy yen pe koka we Hustle hard gan kiwo gan le fly away No b by hardwork at all omo nah by Grace U no get raba U no get brother Omo hustle up u no get father God dey padi mi, so no bother Believe in ursef omo nah wetin matter I be OT, I be SPENCER Nah S-Blacq ginger me, I'm on fire 🔥 Awon toh fe be, e jor ori won da? I fit small but ajeh ☝️ I be ur grandfather Awon haters tun ti vex mi I dey look, shey lor tun ya shirt mi Sisi to n redi, abeg u dey tempt me She dey look, she dey eye as if she wan fuck me Shey make I stop, make i dey my day?? Make I loud am, abi make I burst ur brain If we no make am, Padi mi wetin we gain? No love in dah street, nah blood dey my face!!! Chorus: Huh e go make a way Huh Jehovah go make a way If u believe Jehovah go make a way Echo am loudly Jehovah make a way

1 Comments

Leave a comment

4 years ago

You may also like