TakeM_15-57
emmydc235enemies dem go talk, but there plans no go work. this shit is a curse. but there own sef go worse. all the way from the top. baba God dey with us. make u sef no dey form cuz ur own turn go come. don't look down on ur sef, u gats to know ur worth. see blessing all around shey u sef u shock. no be say na my power . but baba God dey run am. olofofo dem go talk dem dey carry talk. na God hand writing no be say na chalk. Gods word is a blessing, shey u see the lesson. enemies wan oppress us but dem NP go see us. now dey start regretting all the pains dey caused us . all I can say is that I don't give a fuck we don't give a fuck x2 wen u see on my ride u sef u go shock x2
Leave a comment
enemies dem go talk, but there plans no go work. this shit is a curse. but there own sef go worse. all the way from the top. baba God dey with us. make u sef no dey form cuz ur own turn go come. don't look down on ur sef, u gats to know ur worth. see blessing all around shey u sef u shock. no be say na my power . but baba God dey run am. olofofo dem go talk dem dey carry talk. na God hand writing no be say na chalk. Gods word is a blessing, shey u see the lesson. enemies wan oppress us but dem NP go see us. now dey start regretting all the pains dey caused us . all I can say is that I don't give a fuck we don't give a fuck x2 wen u see on my ride u sef u go shock x2
You may also like