bad_boy_jim_tunez

1st freestlye useless

bad_boy_jim_tunez
1st freestlye useless

10 Plays

10 May 2020

yeah i got the money i got the juice am bad boy jimz nd this is my tunez he asked me so hu d hell r u i dont mean to be rude buh f**k u dude omo see guy no dey look i be bad guy i know that one no be news see and m not a fool and since i enter d place ur girlfriend don dey look abeg make una behave cool cos una don overlook me like i be storybook i know say d level to high buh nigga cool ur groove if not i shoot u arrow like i be robin hood buh i no fit really deal with u cos una too soft for my level like cotton wool buh if u need money i fit dey with u duting hard times and even christmas too i go drop money whey i know go full and if u need more too just come to papa he will give u food and he wont ask from dudes buh if u no say u be gal chaply send me n*** look girl i get mo ey buh one thing about me.na say my beelle no just i know say u dey feel my jam buh just calm down small cos dis one na just freestyle buh when i release my track everything go just mad all d gals go dey shout

1 Comments

Leave a comment

You may also like