Iamserlorm

S. Y. S. T. E. M. S.

Iamserlorm
S.  Y.  S.  T.  E.  M.  S.

4 Plays

09 May 2020

SAVAGE STATE things in de country have been crooked up am touching on little things these things have to reverse back so sey we go start dey chill looking at the nation recently I see the flaws who the hell are you to open up you no fit tok if you got that nerve go try you go see the smell you go see sey blood dey ooze for your floor top for the politician only one thing dem fit do some fuckeen grammar dem dey speak fit to turn you mumu they wanna fill their bellies the country is full of Savages am reaching out to the authorities in big positions ain't you tired enough wat the heck is wrong wif you playing games wif citizens you make your tummy full secof we dey vote for you no be sey we fan fool everyday Parliament House nonsense tok dem still dey pay you high time inflation dey make your citizens chew soup we dey ghetto no be secof we no go school Who be you fuvk the critics ebe stupidity ebe grace wey allocate you work wif humility everyday new cautions you neva dey bring theories we no dey do meeting plus you... you dey forge your own stories visit darker sides of the nation you will see the cries secof you dey base for estate you neva dey feel shy.....haha it is better to try and fail than to fail to try k-i-s-s-k-i-d reaching out to the lost souls come visit us for backyard you go see our plight common water bill and light bills dem dey charge us large ebe damn before the election den we turn your friends after the election we search den you make scarce make you think you dey do us you dey do yourself you dey squandle de govt money den put am for shelf chicken jobs we dey do we dey keep the money for purse wat at all we do you for dis world wey we turn your pets how you dey see us like small girls dey der some hustler chok one syd for corner dey throw you more curse make you no reason up den start dey job well dis world be vanity we all be precious like pearls wat dey pain me be sey dem dey chew all the fyn girls with curves.. dem dey spread too much for the schoolgirls body dem turn fresh... secof this shit the schoolgirls dey see the street hustlers like germs... dis things dey go on too much afor use sign eno be words ... the people in white and black dey bore me....dey bore ma nerves ation of surprises ..a nation full of crisis

2 Comments

Leave a comment

4 years ago

👍🏾

You may also like