lifted

28 Plays

27 Dec 2019

no get time to the waist o guys now dey in haste o that time u dey use dey rake o u for use am bake ur cake o I live my life in a plane o Them say am looking so insane o say I don start to they crase o my medulla don overtake o based On the life I dey play o so gentle on my lane o no dey mind wetin dey say o na so I take dey run my race o cos na only God go lift me higher Then dem go see say him self self na fire enemies Dem go look con the tire the way the thing take happened to timaya I go dey sing like say I be iyanya I go dey sing sotay I no go retire e go be like say na achara and the buyer chorus: see those guys see those girls we no dey look me before but now see as God don lift me them are trying to Gum they say no be that guy they were trying to stop God don put me in a level I go fit overcome back in those days when they were sitting on me And them look me finish make I come the form..u the things like a mugu take a sit no resist if them give you their shit No matter how the thing be we go give them defeat

1 Comments

Leave a comment

5 years ago

You may also like