winnezy
winnezy

blessings

blessings

18 Plays

16 Mar 2019

Blessings follow you nwanne le go! introduction, na me be Winnezy and I dey take am easy even if I no be Mr Eazi. shout out to the Pablo! I no fit chop wetin I no fit swallow I dey humble but I no shallow and I no dey hide for person shadow 😂 rah! Spitting fire na you go tire I just need the wire no be dog matter but God nain be Sire devil nain be liar baba we dey wait for buyer we no go tire take us higher Nevertheless, I'm getting the regular I for be Mariner but I no pillar. so I gatz stay chiller chillax destiny differs nigga I'm different and I no be illiterate just legitimate! Man gatz to chase even dem try to trace we go hammer on top that case dem go collect disgrace cuz we pray for Grace oya give me space I say nyem space comot for my base rah! still feel good and I don chop food don't be rude dude na our Hood na d same neighborhood I told dem but dey never understood

1 Comments

Leave a comment

5 years ago

You may also like