PAULDICE INOBEME
PAULDICE INOBEME

life track

life track

24 Plays

20 Jan 2019

as I want take dry my sorrows when e sabi swim mind strong any how like say e sabi swim for were I dey even devil self no sabi sin I don dey do slow wait before you sabi gin poverty na one tea I no fit drink guy I rather have my codien have am with meat pie mumsy DE save soul I dey destroy them Thru my lyrics born again Abeg avoid them sold the soul for money and other things gt master card I dey online DE order things call am Illuminati, ritual or ogboni

1 Comments

Leave a comment

5 years ago

You may also like