Joseph. Ogunamiedo

nor be me o wey them nor want

Joseph. Ogunamiedo
nor be me o wey them nor want

8 Plays

28 days ago

nor be me o wey them nor want nor be me now dem dey wait for na me o dem nor wan see nor be me na dem don look for na same me o wey e nor get nor be me na don dey give o na me o wey s nor know nor be same me i don popular i say nothing God nor fit do o i say nothing God nor fit do o i say nothing God nor fit do o i say na God pass them that thing wey you look for i say that thing wey you pray for i say that thing wey you dey cry for i say na God fit do am o

1 Comments

Leave a comment

You may also like