Ose Jazzy

Nobody reach God

Ose Jazzy
Nobody reach God

12 Plays

1 month ago

All my stay in dis life wen enemies be wan dey fight me Oluwa fought for me Dey wan con follow God fight My God show dem pepper I ask who fit battle with God Nobody, Nobody whoever u be, where u dey if u think say u strong show ur face Mek u see wetin my God go do u Remember pharaoh wen e think say e strong pass God God mek am dey swim for water How many i fit talk who reach God Nobody, nor go put mind unless ur mind go dey (Back to song) Yeah its Ose Jazzy

1 Comments

Leave a comment

You may also like