Adeosun Ismail

you can't fool me

Adeosun Ismail
you can't fool me

10 Plays

4 months ago

na which kind life wey I never see i carry God so you fear nothing steady increasing the commas comma comma commas original no be parody e no fit clear for your memory whether na winter or summer ajeh Barbados havena livin see my fire burnin bright wetin dey inside me trust me,you can't fool me

2 Comments

Leave a comment

4 months ago

Amazing 💎

4 months ago

na which kind life wey I never see i carry God so you fear nothing steady increasing the commas comma comma commas original no be parody e no fit clear for your memory whether na winter or summer ajeh Barbados havena livin see my fire burnin bright wetin dey inside me trust me,you can't fool me

You may also like