Celebrity
Celebrity

Marleee and Daddy

Marleee and Daddy

11 Plays

1 month ago

Manga 1,,Area 3 manga,Yusuf byou no no dey carry last,,,,any Maga wey go try you,,, dey go,,,,go down ,,,,manga,,, naaa you get umme sarki,,,any maga wey go try you,,,dey go,,,go down,,,,,Area 3,,less good,,,mummy no worry,,,I dey come your side,,,mummy make you no worry Abeg,,,Naa your picking Burna dey for you,,,,Daddy no worry,,,,I dey come,,,daddy make you just give me small Time,,,,I dey,,,Daddy I Believeyou,,,Daddy ,,,,shee you go Drive Gggg wagon Benzzzz,,,,when I dey do security work,,,,,Nobody wan see my face and my mama,,,,because I Never get money,,,hmmmm,,,,hmmmm,,,,mummy I Believe say you dey wait for me to come show you love,,,,,Mummy Ladi I Love forever,,,,Your Love too strong for me,,,,,I dey feel you maleee,,,,,Thank you oluwa,,,Baba God

1 Comments

Leave a comment

You may also like