Triplex

shower 🚿💔

Triplex
shower 🚿💔

5 Plays

6 months ago

Inside d trenches when i still dey ooo inside trenches i still dey do mah things ooo 24/7 grinding cox man gat find dis paper paper ooo x2 As i dey do chase enemies dey wait for mah Downfall ooo x3 why na x2 shuu shuu i tire ooo Unto if at all d boy still dey matter u cor dey call shower when u know say na jah ooo my heart dor dey say give up sef ooo buh d most important motivation when carry me going ooo na be say i come from a praying family last hope and first hope na Jah na make i blv am e go do am cox i nor go even get power for lesbian matter na RBS mind ooo so jah go run am ooo e clear OO x2 wetin we pray for ooo na unknown Money xxx ooo unknown glory, grace, victory, praises be unto your name make e jegede ooo Amen ooo x5

1 Comments

Leave a comment

You may also like