David Phill
David Phill

Genesis

Genesis

13 Plays

3 months ago

As a ghetto youth straight up born and raised hey, leke I choose success so I dey grind and pray make I no fail I've been forsake left alone by men but my God dey, no be say I dey rake I don hustle wella do legbu carry block for lekki make way, babe anything you dey face now just dey grind and pray, God no dey ever fail eyinkunle lotawa Ile laseni gbe e don tey leke, sare k'aleluyah meje Malo fo fun'soro e padi mi ko si nkan toluwa o le'se no be seresere I'm speaking from experience nobody teach me, till I go use rapping make way CHORUS Shout out to the people when dey for me, stand by me, una mean alot to me. when Sapa be de deal with the boy omo e no funny for real Omo I face a lot that year but grace speak for me, no be say I too sabi Na be that boy when them say e dey dull, I don dey ball, with Gucci watching, who you be dey think say e run em na God VERSE 2 Shout out to my sister in Lagos she dey by me de try make the boy no fall Haters tell her alot about me but she stood by me this kind love self e too deep The boy is rude, the boy do this, the boy do that, area wetin, shey una see the way I dey rap? Nothing dem no tell about me but she no dey listen, fuck shit, mio gara Baba God I beg help me bless her abundantly, plenty plenty, make e do them like Africa magic.

2 Comments

Leave a comment

Bars: Dope 🔥 Delivery: Dope 🔥 Impression: Dope 🔥

You may also like