Rizzie Homie

grinding 2

Rizzie Homie
grinding 2

30 Plays

8 months ago

yeah we d dapertech boys mikii i just came.back from the village last night they took me away from my mommas arm to find a greener pasture dem tell me i started hustling with my boss in his shop it wasnt.an easy job guy i tell u monday to sunday we dey grind but to never ever give up be the plan na pesin wey give up na em fuck up as e be now we dey keep going grinding grinding we kepp grinding we are moving up ×2 yeah we are moving up (chorus) grinding grinding everyday 2/4/7 on the road many many things wey my eye see but that was part of our traing

8 Comments

Leave a comment

8 months ago

This song is Money 💸 Money 💸 Money 💸 Money 💸

8 months ago

follow me Bars: Perfect 💯 Delivery: Perfect 💯 Impression: Perfect 💯

8 months ago

u fuckin trash 🗑️🗑️🗑️🗑️

You may also like