Is this life

33 Plays

4 months ago

know say na how this kind life be So na so person go dey live Turn me wicked turn me bandit But still groove with the kind life we liv See me rolling dying for floor Tell my guy say I need some pour Bad man tell me say e no get pour But im house is full with flood Get me wondering my blood dey hot Liver,soul my head go burst Still dey there dey snap me shot As if say na that one go solve Chorus; Abi na when person die una go help Why man wicked Mankind wicked No one ever wan help As im fellow brother dey die E street dey chop life Im maale dey cry But nothing concern man Vs 2 Shey no so this kind life be Don't let anyone pressure you We are all wolves in sheep form Your downfall dem go laugh you But when you get it dem go dey form I live my life in cool ways Turn wicked with people ways Some people dem call it craze But my head dey burst that craze

6 Comments

Leave a comment

4 months ago

Can improve

4 months ago

Bars: Perfect 💯 Delivery: Perfect 💯 Impression: Perfect 💯

4 months ago

Cookin' 👨‍🍳 Bars: Perfect 💯 Delivery: Perfect 💯 Impression: Perfect 💯

You may also like