Lamber
Lamber

yh c learn to stay alone cause dis life no balance like to be alone y u dey call my grandfather's na the money wey I giv

yh c
learn to stay alone cause dis life no balance
like to be alone y u dey call my grandfather's
na the money wey I giv

8 Plays

6 months ago

yh c learn to stay alone cause dis life no balance like to be alone y u dey call my grandfather's na the money wey I give u nin u dey go dey do Shop life if I meet you for house u go sey brother man get out na the person wey u call ur friends go use u try and luck he go dey laugh for presents but at back u bi worst yh u do the worst u get money pass y u call me u no dey prosper I show u my babe picture come my back come dey tost her if I call u for back side u go tell me say na normal how I go take believe y you be my friend from life time never u believe if u believe u be frost count dey want to eat u down until u see 0 in ur bank account uhh HH mmll6

1 Comments

Leave a comment

You may also like