Lavish

medicine 2

Lavish
medicine 2

5 Plays

11 months ago

it is what it is you know Speaking about medicine is no lie..black live matters just one okay you know... Og medicine medicine medicine medicine medicine medicine just one pills...e go make your body free (*3 verse1 this one wey you plus shey na 1 speaking about truth.. ode ya ri still dey sin make I finish the verse plenty make you sing verse2 ohwo mi fe cool otutu mu mi I just take one pill prescript by doctor I never sabi work but I feels say I be surgeon stop calling me og...you can still self don don yes hmm make I cook dey hook yes e don done you go carry olosho one touch self you don cum shay make I kuku reach verse 3 I just dey record..e be like say na series Oga no too dey shout...you no dey feed me you think say e funny bros self no be Sydney Hossana in the air. .make we sing it verse4 shey dem Judas no be Saul the way we dey live life...you go think self say we poor I still dey run juju you gat issues make you call medicine medicine buko for ground no dey cough no be everything wey your eyes see self wey go talk you carry smalli, you dey touch her she dey tell you make you stop allsho your 200 give her for head or for jor

Be the first who leave a comment.

Leave a comment

You may also like