Lil Philzy
Lil Philzy

jaga jaga freestyle

jaga jaga freestyle

19 Plays

8 months ago

my life jaga jaga,back then ,ehn i dey beg amaka amaka gimme deadline say if i no make am,eh she go lemme japa she lemme japa,i dey face my sapa e nor tey wey i begin drop the bangers b4 i know people don sey raise my banners eat well i got table manners grammars aint speaking grammaes mamas wan dey roll with dallas come my turf you go think say na palace u wan pay me cheque,ah odikwa balance drip drip,im dripped in dior whip whip, ain't whipping your porsche slick rick,and you know i want more when we touch down the floor we gon pour up some four we gon leave through the door we gon shut down the hall you know we never gon fall everyday on my knees thanking my God say e no leave me at all and for seeing me through all

1 Comments

Leave a comment

You may also like