Gadoff
Gadoff

chigo

chigo

29 Plays

12 Feb 2023

Once to com to ma life , once  con to man life ,, it seems unsecured,  with moni back , , soo shameful  at ma time  ,,, moni bag no dey ma hand ,, secure d moni and run ur race , ,, call  mi moni pusher , no be woman  chaser , , , young wealth  , b4 lavish life ,,, , darken street ,, all of una fear .me ,, , aer we doing same things ,, ,baba God what's up  with me ,,  I never choose d wrong once , church na once,  ,,prayer na steady , mi no miss am 4 once ,, , me no be woman type , me no fuck another  man wife , baba sure for, me  y d race dem run back , ,,,,,eetun wetin I do seee baba eeepain my eyes oo, maleee  still wait for me ,,  bless me make dis people no  cari me play ,  hustle don tire me ooo but na who , I wan follow reason ooo no bodi go  dey me if dem see me finished  na h make me stalk in you  I call you my God my boss , my provider , I call you ma father , my comforter

1 Comments

Leave a comment

1 year ago

You may also like