padi

33 Plays

05 Nov 2022

It's xs korizo hell out of fire. 1.Padi na my friend, no be lie. Padi na my guy, no be lie. Padi na the person wey I know I no fit lie. Padi say he get talent, I advice say show your self. After 3 months later, Padi say he no dey for that. I say Padi come, Just tell me why you dey lie. I said Padi na the one, Wey I know I no fit lie. 2.oya Padi go to school, He say he no know book. He say, kori wetin be next now to do. I tell padi say, omo at this stage, you have to hustle. He said alaye wa jo , So ri muscles. I tell padi say no be by power, Na by grace. Padi think say na play, again He said kori, You sure say everything, Wey will dey do so go work. I said padi you be my guy, I need to tell the truth. Lier nodey laugh or last, Neither devil go smile. Padi put on your face cap, Make we ja, Sapa de come. Padi now don Come blow, Padi Don show. Omolope, ki lo de tio WA fin sowolo. Hustle e lon je, Okin se Ole ajawo kow. I taught you the best way, And the road you passed it. Now come and look padi's face, With smiling. Padi nobe so abi remaining, Something is remaining, am not joking, Neither playing, You tell me before say na grace, Say no be play, Abina ere, Histel no be wasa, No be play, Kin se KEKERE. Padi now Don blow over the street, Hustle is a script, It means you hold it like a paper. Devil is a lier, He no fit try me, Abi he Wan collect, I no be from sapa. It KORIZOBeat killer Hell out of fire on God oooooo Padi na my G osayi......... Oo

1 Comments

Leave a comment

You may also like