Honeyboy16
Honeyboy16

brodaman

brodaman

59 Plays

09 Oct 2022

brodaman tinye kwanu m Na hustle achorom imuta otu esi egide kwanu azu I can do anything for the money except gay and Igbu mmadu I trust in God no be by your muscle steady on the grind awuzikwa n onu ahead ahead achoromu inozi n azu ahead ahead anizikwam n ihu always want to ball 24/7 follow who know road today tomorrow no be the one wey dey wide Na the one wey dey narrow gi bute Ike from barrow you start to cruise the lambo I wan shine with different colors like a rainbow asake don sing palazo, me i wan sing my own I don sing am I want to blow I want to be on the money zone I get good heart like davido hustling pass kwaku want to spend the money without cacu... hustle mode like jeriq I no get enemy gi bute Ike amazie si Na ego n ekuzie n okwu but e get plenty thing wey money no fit do the only thing Na to depend on God wey dey overdo e go show you miracle wey person no fit do wetin we dey find money wetin dey our mind money wetin man dey hustle day and night money wetin we dey spend all the time money life no balance Na you wey go use your hand balance your life I no fit decide, Na God I reside, Na music wey me dey write, I know say soon I go shine, if enemies come my way I go jejeli Passby, you and I no fit come fight, you fit beat me punch me for eye chukwu nna merum where (x2) (ehh) enwere m okwukwe Na Chinese (x2) (ehh) oga emulum y'all nga enye ya ekele (ehh) for every family e get person wey go break the chain of poverty focusing on the grind to make sure i bring home the riches I no get money on God just believing my hustle go pay my hustle, your hustle no be the same the way Na to keep playing the game if you fail make sure that you always replay this life no easy oo (back to chorus)

5 Comments

Leave a comment

2 years ago

Bars: Perfect 💯 Delivery: Perfect 💯 Impression: Perfect 💯

2 years ago

Bars: Perfect 💯 Delivery: Perfect 💯 Impression: Perfect 💯

2 years ago

join my crew Bars: Dope 🔥 Delivery: Dope 🔥 Impression: Dope 🔥

You may also like