Ahmadu
Ahmadu

King_F _ Bandana

King_F _ Bandana

6 Plays

07 Oct 2022

Low-key all of them don the notice am not joking if you ask them the know me since 06 I have been writing this story I no be OG but if you ask them the know me I no the blow trees only lonye milori music choose me just know this and know peace I they low-key but am never lonely sexy ladies come wine fi me slowly Chorus na the love wey I see na him wey give me liver I be ghetto boy I be sinner fear nobody only jiohova and I thank God I dey go far Usain bolt witta NEPA shatout gbemi to be shita bandana Lori bitti 2pac midnight workers karashika them never see me coming [Jo Jo Jo Jo ) o coming mogbon is coming naija boys wey the go foreign wey go foreign, wey go foreign oshey Mr money Vers 1 I never weak I never cease till eternity am on fire my legacy will no die my family is for life wey them dey who them be, the go craz the go tire them go say them go say them don't know wetting the sup Chorus 2 low-key all of them don the notice am not joking all my guys them the know me since 06 I have been writing this story I no be OG but if you ask them the know me I no be OG but if you ask them the know me I no be OG but if you ask them the know me na the love wey I see na him wey give me liver I be ghetto boy I be sinner fear nobody only jiohova and I thank God I dey go far Usain bolt witta NEPA shout-out gbemi to be shita bandana Lori bitti 2pac midnight workers karashika theem never see me coming Jo Jo Jo Jo o coming, mogbon is coming naija boys wey the go foreign wey go foreign oshey Mr money

1 Comments

Leave a comment

2 years ago

You may also like