Masarati
Masarati

corrupt naija

corrupt naija

4 Plays

02 Oct 2022

yh m. s. tee yh enough is enough no be say we no de talk be say we no no wetin de sup we pledge to Nigeria our country bt now we de regret am bad leaders wey we get don make niggas de regret Nigeria de inside bus where we de go.. amaro m police is ur friend bt still dem de chase us is only in our country dat dressing fyn is a crime imagine Nepa office use generator herdsmen still de slaughter bokoharam still de bomb still de shoot still de kill since February we de on strike just at home doing nothing some of our boys don enter h. k now yahoo boys don big pass Client una con de against am sending efcc on dem bt one signature billionz don go some girls don de do hook up just 4 dem to meet up WOW wat a bad country youth is d leaders of 2moro but una no wan quit see everywhere Sapa, everybody broke pple just de suffer how d future wan be na dat one we neva know Election don de come na so killing go de sup one-day all dis tin go stop weather de like it or not

1 Comments

Leave a comment

2 years ago

You may also like