Brutal Lxrd $

battle me

Brutal Lxrd $
battle me

61 Plays

24 Sep 2022

it your boy sholy boi again ooo battle me....no rush me...me na begin na abeg no jude me... many guys them for like meeti me ...but i dey fear make dem no beati me ...some dey rap ..some dey laugh .... some dey shout ...i just dey with my loud in the cloud ...in the cloud we dey mose all the loud.... spino nmor pass me spark....mom dey call..babe dey call...bro dey call.. switch am off i no want disturbance... give me knife trar he head jonis man ...na he red color blood na he see

2 Comments

Leave a comment

2 years ago

🔥🔥🔥

You may also like