godstime

problem no day finish

godstime
problem no day finish

15 Plays

27 Aug 2022

it no limits I love it I'm on that good love know what I'm saying What more can I ask for Yeah Straight from the creek of south south problem no dey finish Was gone for a sec but now I'm back problem no dey finish No be your AC spoil I'm hot problem no dey finish Who goes there disembark problem no dey finish The country hard I no go lie problem no dey finish To make am for lag na die problem no dey finish Why you think say banny dat do nyash Problem no dey finish Even some Lekki boys dey do naysh problem no dey finish Many graduate, no get work oh problem no dey finish Some no dey see anything chop oh problem no dey finish Una road dey make body dey pain me problem no dey finish To dress comot hard police fit go detain me problem no dey finish But when we talk she say we dey on drugs problem no dey finish Call us children na you dey pay we sub problem no dey finish People dey hungry where your conscience Problem no dey finish You hide them like palatine come here dey cap nonsense problem no dey Oh ya give account you dey faint problem no dey finish Beans never done Moi Moi dey scent problem no dey finish Them never talk, you don't cry problem no dey finish Our leaders na cruise guy problem no dey finish Pop your Molly smoke your igbo problem no dey finish This country get as e dey go problem no dey finish But on top of this some people lodge problem no dey finish Room 306 they pray to God problem no dey finish To be man for this country hard problem no dey finish Why you think say bobo discharge Problem no dey finish Before I forget go loose guard problem no dey finish Make god punish, lord lose Gard problem no dey finish Go her page write my favourite couple problem no dey finish When wife travel husband you fuck oh problem no dey finish Just dey jaru the man dey drop problem no dey finish Pass Uber cab the man dey drop problem no dey finish Ashawo say she love me die problem no dey finish I give my wife make she reply problem no dey finish She say she want bone straight problem no dey finish Block her for my phone straight problem no dey finish You no love her na jaruma problem no dey finish Carry the money give your mama problem no dey finish Who marry last week dey Waa problem no dey finish Say them side chick dey cheat on am problem no dey finish Album na 2021 problem no dey finish Forget this year this one don wan problem no dey finish Hey nigga let them know problem no dey finish Let them nigga let 'em know problem no dey finish

1 Comments

Leave a comment

2 years ago

You may also like