money

17 Plays

16 Jul 2022

so many things on my brain feels like am running a race and too many girls wanna play but me i no get no time cause na money i dey findddd i no get time for games but am always on the line when it comes to this game so many things on my brain feels like am going insane mo fe lo jaiye but sapa dey wire my brain he did tell me say he no dey play so mo sare lo le mo fe saiye me bere cause na money i dey findddd i no get time for games cause it's always on my minddd but oluwa ma bami se cause I get no get time to they hate na you go find your place so abeg just pick your space only you wey go complain better go hustle for fame you still they ask for grace you no say you ain't got no shame so better no call my name cause na money i dey finddd i no get time for games cause it's always on my minddd but oluwa ma bami se

3 Comments

Leave a comment

Ayeeeeee Dope beat Keep working Dope sound

I wan hear more from you keep working 🥴✅🔥

2 years ago

so many things on my brain feels like am running a race and too many girls wanna play but me i no get no time cause na money i dey findddd i no get time for games but am always on the line when it comes to this game so many things on my brain feels like am going insane mo fe lo jaiye but sapa dey wire my brain he did tell me say he no dey play so mo sare lo le mo fe saiye me bere cause na money i dey findddd i no get time for games cause it's always on my minddd but oluwa ma bami se cause I get no get time to they hate na you go find your place so abeg just pick your space only you wey go complain better go hustle for fame you still they ask for grace you no say you ain't got no shame so better no call my name cause na money i dey finddd i no get time for games cause it's always on my minddd but oluwa ma bami se

You may also like