Alex Thankgodzilla
Alex Thankgodzilla

true life stroy

true life stroy

41 Plays

24 Jun 2022

Growin up wasn′t easy My life was legendary Daddy wasn't there for us, mama was also the father Had to sail the ship on my own mummy was the the pirate Government school all through no money for the money private Talent was all i had, please give a round of applaud I wasnt jesus christ but onl me carry my cross Deep down i was dying like pesin wey get cancer Every night went on my knees be like God no kon dey answer. Shit wasn't funny when poverty turn me joker My girlfriend no fit keep up, her boyfriend don dey suffer I no go lie you bruh my life was in hell But i always had this mindset that only time will tell!! Now i pull up in the best cribs fucking up the best chicks Eating cereal watching Netflix You bitches dey catch trips I know what i cane through and i thank God for life Yahoo no be occupation but man gat to survive Most times i hide my tears Tell no secret to my friends But if you look inside my head bruh Deep inside I′m dead I let bygones be bygones until the day i buy gun Na who burn the bagga dirty stinky wan dey check am The hustle is for mama no other pesin worth am (Commot body for wire oo wire) Nobody dey until the money came I say until the money came nobody been really dey No be by sleepless night o you get update? Abeg give me update Make i dey sleep for night Omo i carry loud oo, i dey with risla What about your crusher? E dey for bag So we go buy the lighter for desmond area From there we enter jungle do morning class We just having fun me no come impress Who dey plan to beef me make he come prepared Believe in your journey after the dark it′s sunny You wan quit as you fail? Nah we keep it running And if you fail again no give up still fail again If hawk carry fowl pikin e go still lay agin You enraise my past God you change my story Replace my sorrow with testimony. Keep me company when I'm lonely So tell me why i no go give you glory.

8 Comments

Leave a comment

2 years ago

aswear the song is 😭😭🥺🥺 u are just dope

2 years ago

guy u dey bang beat like banging pussy

You may also like