Street

47 Plays

22 May 2022

Yeah, the name is young I don see many things my eyes don dey bleed as I Waka reach street their hustle don change some na to smoke some na to work Las Las na who get material dey carry first as u dey ball so neva forget your Ot believing is the key 🔑 na so my niggas tell me forget the things wey u dey see for this life as u capable reach na so ur pocket go dey so u wan dey on top and u no wan use ladder she u dey mad ni remember bro Las Las na wetin u believe go favor u

11 Comments

Leave a comment

2 years ago

Great work bro you really rock it all the way

2 years ago

Lit ✨………………………………………. ………………………………………………..

2 years ago

Hey @emmanuelfrancis.7167815, Thanks for the submission, we listened to 'Street', here are our thoughts 💥 Your vocals are a little unclear, maybe try recording closer to the mic? The flow here is a bit off, to make the most of your track try and improve on this. Timing is important to make your tracks feel more polished, try to get your bars perfectly on beat for the next one. The overall quality is pretty low, try changing some things to improve the recording. Try our Masterclass feature, to help progress your sound! To really enhance this track we suggest making your vocals sound as crisp as possible! Keep up the hard work, we can't wait to hear your next fire track! 💪 All the best, The Rap Fame Team 😎

You may also like