GelaBuzZ
GelaBuzZ

GELABUZZ __ Baba Most High, thank you 🙏🏽

GELABUZZ __ Baba Most High, thank you 🙏🏽

179 Plays

09 Mar 2022

#SpectacularGz #BabaGodTooMuch #PidginEnglishRap #HisBlessingsSoEndless #Buckroll #9jaRepresenter🎧🎤 #Moderator #2022 no be say i sabi too much too smart to to avoid life roughs na baba God dey see though this life this life full of strifes his kindness i cant deny when a brother bend like crayfish i still stand through heavenly mercies i no say i dey fuck up sometimes dey do things like say i sabi all dey form actor with my looks this thing wey i dey talk...i dey always reason am nah me deserve all this stuffz? nah baba God give am freely to me his blessings walahi i no go ever doubt dedicated to the one above his mercies dey alwys flow seeing us through the roughs time baba i hail you Baba God i say thank you regardless wetin i dey pass through u dey see me through keep me by your side wetin again remain kai ..chai... if i think am....kai...chai.. Baba God too good....the most high good (no be lie) see my mama case... what of papa case my brothers case for this life race heavenly grace dey see my family though the shits if no be him we for don fold die young, fall inside the hole but his mercies dey Everlasting dey carry us for his wings...angles dey float us as we sing...overcoming the hurdles one by one with heavenly style dedicated to the one above his mercies dey alwys flow seeing us through the rough times baba i hail you Baba God i say thank you regardless wetin i dey pass through u dey see me through keep me by your side wetin again remain nah to thank you

24 Comments

Leave a comment

6 months ago

Let's GOOO 🍿

Ya speak the words of blessing

Beast mode🔥🔥🔥🔥

You may also like