Leave a comment
dis nice keep on the hard work💯
chorus stepping ina the club/ all eyes on me / bad gals say na me them won see/ cause i'm siping Hennessy/ all eyes on me/ siping Hennessy/ say na me dem see / stepping ina the club/ you know the fire cant cool/ back ina the days most y'all take me for a fool/ but it super cool cause im stock in this game like i use superglue everyday im on cruise ,jaming r&blues ,so the fire cant cool Dem a chattie chattie dem a talk talk e no concern me jorr ki lo kan pelu gbogbo chor chor you already say me no get time for no amebo when dem talk shit me pull out me glock dont ask me what time is it shey u no know say it's my time o'clock na we dey the area no go gock a ma fresh boy from the block say bad gal she like to suck come here bad gal cum put in the work cause i really won fuck chorus stepping ina the club/ all eyes on me / bad gals say na me them won see/ cause i'm siping Hennessy/ all eyes on me/ siping Hennessy/ say na me dem see no3 the fire cant cool / i feel so good like i'm in a big mood so fire can cool say those bad bitches got me in the mood /common dont be rude come gimmi my food/i know some have food /they cant eat/i just want you to feel the hit/have been smoking ice having sleepless nights/steading working on my ten toes /no time to sleep that why i stay woke... end chorus stepping ina the club i dey fire can cool just to make me feel cool / i dey burn up burn up/them they turn up turn/puff that shit dont pass that shit x3 all eyes on me /siping Hennessy/bad girl say na me them won see....all eyes on me /siping Hennessyx3
You may also like