Jesus Baby26
Jesus Baby26

No Devils 😡 play

No Devils 😡 play

7 Plays

31 Oct 2021

Satan malo serekere Adura got my back Dem dey call me omor kekere so am very stubborn just like an ewore i nor get time 4 anybody bcos Talk, Kinikor, kinikor nor dey bring money so everyday. i wake up & look for God. & God give me Mercies knowledge & plenty money Nor be say i dey add am curry Verse 2 Make use of your youthful age bcos this is were your, energy relies you have to keep. working hard in silent and let the results speak for itself..so i keep working until i can't no more, but i will keep on trying a hundred even if i fail ninety nine. time's so my energy is strictly based on God and no human form anymore so satan cannot come close anymore they was laughing at pains but thank goodness over taking is aloud abeg pass me the loud hahaha 🤣

1 Comments

Leave a comment

3 years ago

You may also like