Oz kinsmen
Oz kinsmen

Life by Oz kinsmen

Life by Oz kinsmen

21 Plays

22 Oct 2021

oz kinsmen you have to strive hard bro no matter the pains and sufferings thats part of life bro this world just dey move like cycle oh the truth is bitter, the bitter it gets nwanne the better wickedness for everywhere,and the tin dey last forever on a daily basis d problem i face na their wahala this rap no be today I start am any mistake i do dem grab am why una want make i leave am? shey wetin i start na me go finish am i no fit tell una all my problem cuz i no say una no fit solve dem lemme take it b4 back belle go declare me wanted oz just know say na idi gifted and ur talents aburo wasted

1 Comments

Leave a comment

3 years ago

You may also like