My Life

33 Plays

β€’

16 Oct 2021

If dey pursue me from school E no If to say my mama get she go be the first to pay But money no dey But money no dey Na studio I go why you come dey vex Oya cast the first stone if you never sin before You no go law school oga why you dey judge? Yeah say I hustle, hustle hustle for a very long time Dem tell me say make I wait for my time Even devil gon no fit stop my shine Oya see my life today person wey dem Downgrade before dey don dey give accolade N me know wetin my umbrella see for rainy days Oya welcome to my sunny day Problem bad girl wey dey hustle all day Under my dictionary nothing like holiday Ah but right now we dey bless God We dey bless God hustle don dey pay My mama born better pikin All the girls dey won chop a large chicken They cannot stop this energy Zlatan and success boxing again E get many many things wey don Sup for my life oo, for my life oo I no get shi shi dey say price dey To pay for my life oo Dem dey snow I dey burn candle every night And day for my life oo Na lie if dey call you my blood All man for himself for this life oo Ayele ayele ayele for my life oo I see shege I see shege I see shege For my life oo I no see anybody but mama dey pay Wahala dey wahala dey wahala dey For this life oo

8 Comments

Leave a comment

2 years ago

Bars: Perfect πŸ’― Delivery: Perfect πŸ’― Impression: Perfect πŸ’―

Here are my scores: Bars: 9/10 Delivery: 9/10 Impression: 9/10 Bars: Dope πŸ”₯ Delivery: Dope πŸ”₯ Impression: Dope πŸ”₯

3 years ago

Hi there @smogkhalifa, Here's some feedback on your track 'My Life', thank you for sharing with us! πŸ’₯ Make sure the beat isn't too loud, it is overpowering the track here! Great delivery, your voice adds rhythym to the track! This beat is working well for you! 🎼 This is wavy, love the laid back feel. 🌊 A lil' more work and you're gonna take off, keep pushin'. 🀟 Submit more music for feedback from us, we'd love to hear more! πŸ’ͺ All the best, The Rap Fame Team 😎

You may also like